Sponsored Links

Sunday, 1 November 2015

Akpos watching football match (jokes)



I was watching football match at a
viewing centre, Chelsea vs Man U.

Akpos just walked in and sat next to me and the
following conversation ensue:
Akpos: Bros how far? Na match them dey play?
Me: Yes nau. Shebi na im you dey watch.
Akpos: Ok. Abeg who dey play?
Me: Na im be dat na. Chelsea vs Man U.
Akpos: oh ok. Abeg who wear blue?
Me: Na chelsea wear blue.
Akpos: owk who com wear red?
Me: oooh c am nau, na man u.
Akpos: owk no vex. Ehm bros na 1st half abi
second half.
Me: chai guy na wa 4 u o. Na 1st half nau. C
am, na 20minutes bros.
Akpos: oh ok. Bros abeg wetin be scores?
Me: come guy. Na 0-0 na. shebi na im we dey
watch.
Akpos: oh oh oh ok 0-0. . Abeg who cum get
zero?
My broda my sista at dis juncture,. If na you wetin u go do?.     

No comments:

Post a Comment

Sponsored Links